Posts

Showing posts from September 11, 2013

JOKES

Akpos: Good day sir, I call to ask for d number wey people take dey call una for dis programme. Radio Presenter: But you have called us already, why would you need number that people use to call us. Akpors: Nop, I saw dis number already saved as Naija FM on my phone and as I dey listen to radio dis morning, na Naija FM I tune am to, dat is why I call so dat una go give me number to take call una. Radio Presenter: Is that you Akpors? Akpors: Yea, my name is Akpors, how do you know my name. Radio Presenter: You no dey serious Akpors, u later wash those plate wey we take eat Eba yesternight?. Akpors: Shey na Mukuro be that? Radio Presenter: Yes Akpors: So na Naija FM you dey work now, so na u save Naija FM for my phone, chai, I pity Naija FM manager for employing bad luck like you, shey you don forget say na d second week wey Dana Airline employe you na him one of thier plane crash?, abi you wan tell me say u don forget say na when you buy Okada na him Governor Fash...

WASTE DISLODGER

Image
Due to the fast development of our community, many household do not know much about the Ifelodun L.C.D.A Waste Dislodger Truck, the truck which was said to be introduced by the current Chairman, Alhaji Fatai Ajidagba (Ajifat), the truck is neat and fast in service. Below is the picture of the truck.